Elele is a Nigerian pidgin word which means ‘amazing’.
“Thinking about my life and all that HE has done for me, all I can say is ”Jesus na Elele”. This is a praise song that will get you dancing and praising HIM, all day, everyday.
“Get ready for something amazing, as you listen, love, share and download.” – Bouphy
DOWNLOAD 
LYRICS
Elele by Bouphy
Intro
I…iyeh iyeh iyeh
iyeh iyeh iyeh. /2x
Verse 1
From the north to the south o
East and west o
No body bi like you. /2x
Refrain
Nobody do me like you
Nobody sweet me like you
Nobody bi like you
Nobody bless me like you
Nobody heal me like you
Nobody bi like you
Chorus
Jesus na Elele
Elele o
Jesus na Elele o
Elele o. /2x
Verse 2
I search everywhere o
Look all around o
Nobody bi like you. /2x
Refrain
Nobody do me like you
Nobody sweet me like you
Nobody bi like you
Nobody love me like you
Nobody bless me like you
Nobody bi like you
Vamp1
C-Na the way you dey love me o
R-Elele
C-Na the way you dey sweet me o
R- Elele
C- Na the way you dey bless me o
R- Elele
C- You dey blow my mind o
R-Elele
C- You dey blow my mind o
R-Elele
C- You dey shark my brain o
R-Elele
C- Na wetin I do, wey make you love me so o o
R-Elele
Chorus
Jesus na Elele
Elele o
Jesus na Elele o
Elele o. /2x
Vamp 2
Elele /16x
Eh! you do me tinrinrin
I go lift my voice to singing..ing
I go praise and dance like davidi
Na you dey change my story…ri
Eh eh!! Elele o
you do me well o
You do me well o
You do me well o
You do me well o
Chorus
Jesus na Elele
Elele o
Jesus na Elele o
Elele o. /2x

Leave a Reply